Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,056 members, 7,832,552 topics. Date: Sunday, 19 May 2024 at 01:11 AM

Fireboy DML - Everyday (lyrics) - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Fireboy DML - Everyday (lyrics) (276 Views)

Fireboy DML - Everyday (music) / New Music: Fireboy DML – Everyday Mp3 | Mp3 Download / Lyrics: Fireboy DML – What If I Say (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Fireboy DML - Everyday (lyrics) by Genloaded: 4:05am On May 04


Fireboy DML - Everyday (Lyrics)

[Intro]
Ob’ Obah!!!
Wha dem a say?

[Pre-Chorus]
Tell me “where you dey?”
La ti Satide
I go meet you there
‘Cause I miss you everyday
Call me any day
I’ll be on my way
I’m one call away
No matter the situation

[Chorus]
Girl I’m not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la s?
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma s?
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
?m? yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh

[Verse]
Girl I’m not here to dey confuse you
Girl I’m only here to dey convince you
That I love, that I need, and I miss you
Me I love your body and your melanin too
Follow me go, giv? me ginger
Taking me high wh?n my energy low
I never love you finish oh
Don’t leave me Oroma, ah
Baby let me take you to Ibiza
Let me put a ring around your finger
If you let the memory to linger
I will give you anything you want
Gba ko j??
And I go gallant, I no go fear
You do me tungba but I don’t care
I’m in my feelings and I just wan make you know

[Pre-Chorus]
Tell me “where you dey?”
La ti Satide
I go meet you there
‘Cause I miss you everyday
Call me any day
I’ll be on my way
I’m one call away
No matter the situation
[Chorus]
Girl I’m not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la s?
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma so
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
?m? yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh

[Instrumental Break]


https://genloaded.com.ng/fireboy-dml-everyday-lyrics/

(1) (Reply)

Contacts Of 53 Nigerian Lead Speakers & Infoprenures / Opinion: Is This The #sleekestsingleyet This Year: Girlmania / Needah- Check In Ma Hand Video

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.