Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,452 members, 7,846,893 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 06:16 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Johnny Drille – Palava (lyrics) (95 Views)
Johnny Drille – Halleluya Ft. Simi (mp3 Download) / Ric Hassani And Johnny Drille - Who Is Better?? Drop Your Opinion / Johnny Drille Reacts To Losing 4 Awards Categories At The Headies Awards 2018 (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Johnny Drille – Palava (lyrics) by Genloaded: 10:15am On May 16 |
Johnny Drille – Palava (Lyrics) Johnny Drille Na na na na na Ten over ten I dey over calculate I dey pray and fast I dey meditate Another kasala every other day Coolu my temperature e don dey raise Rain on me Father in heaven have mercy on me Open heaven and rain on me Shame my enemies wey no believe Shadow me Many thing wey my eye don see I cannot tell all the wolves from sheep Shame the enemies wey no believe See palava (Yo yo yo yo) Dem no wan see pesin go farther (Yo yo yo yo) If you be bad belle your father (Yo yo yo yo) This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo) Hmmm (Dey play) Dem must to halla my name (Dey play) All the blessings dey come my way I go get money like Dangote Last last when dem see me dem go shout ekwe Father Father You know say I dey loyal Oh make Your favour come my way Holy father See palava (Yo yo yo yo) Dem no wan see pesin go farther (Yo yo yo yo) If you be bad belle your father (Yo yo yo yo) This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo) See me see palava (Yo yo yo yo) Dem no wan see pesin go farther (Yo yo yo yo) If you be bad belle your father (Yo yo yo yo) This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo) See me see wahala One day I know I go make am So I no dey bother ah One day Some day https://genloaded.com.ng/lyrics/johnny-drille-palava-lyrics/ |
(1) (Reply)
LORDTOSIN Music Thread / Adozi Empire, Banksx Ent., Edo Govt Host Shallipopi In Sold-out Homecoming Conce / Mallak And M.fresh On A New Song
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |